MENU (C)

Rema - Charm - Tradução em Português (LETRA)

London. Another banger. Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah
I know you senior me
I get money pass your papa

Sanderlei Silveira - 10/07/2023 - US C

#sanderlei #lyrics #TikTok


Rema - Charm (LETRA)

London. Another banger. Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga wọn?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body armor

[Post-Chorus]
Soco, ah
Sofry with this body
Make we run am on a lowkey




Baby you know me
E get as you go move wey I no go 'gree
Come make I drive your mhm
Come make I drive this your jalopy
Baby allow me
Tip you off with alawi

[Refrain]
See body oh (See body, see body oh)
Egba mi oh (Egba mi, egba mi oh)
E dey burst my bololo
E dey burst my bololo (E dey burst my bololo)
Please help me oh
Me I don jam wetin pass me oh




[Chorus]
Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uhh)
Bring body make I rock am (Yeah, yeah)
I know you senior me (Me)
I get money pass your papa (Pass your papa, oh)
Wetin you want wey I no fit do for you? (For you)
Why you wan dey buga wọn? (Wọn)
Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm)
You better drop your body armor

[Verse]
You too dey form with this love of a thing baby eh, lend me, lend
I get pounds for you, you wan dey do like say eh, naira no dey end


You too dey stiff, dey do like say your waist no dey eh, e no dey bend
Oya follow my command baby do like I do
Baby, front and back
Gimme boom-baka-boom

[Post-Chorus]
Soco, ah
Sofry with this body
Make we run am on a lowkey
Baby you know me
E get as you go move wey I no go 'gree
Come make I drive your mhm
Come make I drive this your jalopy
Baby allow me


Tip you off with alawi

[Chorus]
Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uhh)
Bring body make I rock am (Yeah, yeah)
I know you senior me (Me)
I get money pass your papa (Pass your papa, oh)
Wetin you want wey I no fit do for you? (Wetin you want wey I no fit do for you?)
Why you wan dey buga wọn? (Buga wọn)
Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm)
You better drop your body armor

[Post-Chorus]
Soco, ah (Ayy)


Sofry with this body
Make we run am on a lowkey
Baby you know me
E get as you go move wey I no go 'gree
Come make I drive your mhm
Come make I drive this your jalopy


Rema - Charm - Tradução em Português (LETRA)


Londres. Outro banger. Venha aqui, Wetin dey se preocupe?
Traga corpo fazer eu rock am, sim, sim
Eu te conheço mais velho
Eu recebo dinheiro, passe seu papai
Wetin você quer wey eu não me encaixa para você?
Por que você Wan Dey Bua Wọn?
Shey você é Kizz Daniel Ni?


É melhor você soltar sua armadura corporal

[Pós-coro]
Soco, ah
Sofry com este corpo
Fazer nós correr em um lowkey
Baby você me conhece
E eu pegue quando você vai mover wey eu não vou 'gree
Venha fazer eu dirigir seu MHM
Venha fazer eu dirigir este seu jalopy
Baby me permita
Dê uma dica com Alawi

[Refrão]


Veja o corpo Oh (veja o corpo, veja o corpo Oh)
Egba mi oh (egba mi, egba mi oh)
E dey estourar meu bololo
E dey estourar meu bololo (e dey estourar meu bololo)
Por favor me ajude oh
Eu eu não jam wetin me passa oh

[Coro]
Venha aqui, Wetin dey se preocupe? (Preocupe -se com você, uhh)
Traga corpo, faça eu rock am (sim, sim)
Eu te conheço mais sênior (eu)
Recebo dinheiro, passe seu papai (passe seu papai, oh)
Wetin você quer wey eu não me encaixa para você? (Para você)
Por que você Wan Dey Bua Wọn? (Ganho)


Shey você é Kizz Daniel Ni? (Mhmm)
É melhor você soltar sua armadura corporal

[Versículo]
Você também se forma com esse amor de uma coisa, baby hein, me emprestar, emprestar
Eu recebo libras por você, você quer ser gostado de dizer eh, naira, sem dey final
Você também é rígido, dey gosta de dizer sua cintura, não é eh, não é dey curar
Oya siga meu comando baby como eu
Baby, frente e traseira
Gimme Boom-Baka-Boom

[Pós-coro]
Soco, ah
Sofry com este corpo


Fazer nós correr em um lowkey
Baby você me conhece
E eu pegue quando você vai mover wey eu não vou 'gree
Venha fazer eu dirigir seu MHM
Venha fazer eu dirigir este seu jalopy
Baby me permita
Dê uma dica com Alawi

[Coro]
Venha aqui, Wetin dey se preocupe? (Preocupe -se com você, uhh)
Traga corpo, faça eu rock am (sim, sim)
Eu te conheço mais sênior (eu)
Recebo dinheiro, passe seu papai (passe seu papai, oh)
Wetin você quer wey eu não me encaixa para você? (Molhando você quer wey eu não me encaixa para você?)


Por que você Wan Dey Bua Wọn? (Bua wọn)
Shey você é Kizz Daniel Ni? (Mhmm)
É melhor você soltar sua armadura corporal

[Pós-coro]
Soco, ah (ayy)
Sofry com este corpo
Fazer nós correr em um lowkey
Baby você me conhece
E eu pegue quando você vai mover wey eu não vou 'gree
Venha fazer eu dirigir seu MHM
Venha fazer eu dirigir este seu jalopy



Sanderlei Silveira

#sanderlei