London. Another banger. Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Sanderlei Silveira - 10/07/2023 - US C
London. Another banger. Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga wọn?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body armor
[Post-Chorus]
Soco, ah
Sofry with this body
Make we run am on a lowkey
Baby you know me
E get as you go move wey I no go 'gree
Come make I drive your mhm
Come make I drive this your jalopy
Baby allow me
Tip you off with alawi
[Refrain]
See body oh (See body, see body oh)
Egba mi oh (Egba mi, egba mi oh)
E dey burst my bololo
E dey burst my bololo (E dey burst my bololo)
Please help me oh
Me I don jam wetin pass me oh
[Chorus]
Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uhh)
Bring body make I rock am (Yeah, yeah)
I know you senior me (Me)
I get money pass your papa (Pass your papa, oh)
Wetin you want wey I no fit do for you? (For you)
Why you wan dey buga wọn? (Wọn)
Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm)
You better drop your body armor
[Verse]
You too dey form with this love of a thing baby eh, lend me, lend
I get pounds for you, you wan dey do like say eh, naira no dey end
You too dey stiff, dey do like say your waist no dey eh, e no dey bend
Oya follow my command baby do like I do
Baby, front and back
Gimme boom-baka-boom
[Post-Chorus]
Soco, ah
Sofry with this body
Make we run am on a lowkey
Baby you know me
E get as you go move wey I no go 'gree
Come make I drive your mhm
Come make I drive this your jalopy
Baby allow me
Tip you off with alawi
[Chorus]
Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uhh)
Bring body make I rock am (Yeah, yeah)
I know you senior me (Me)
I get money pass your papa (Pass your papa, oh)
Wetin you want wey I no fit do for you? (Wetin you want wey I no fit do for you?)
Why you wan dey buga wọn? (Buga wọn)
Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm)
You better drop your body armor
[Post-Chorus]
Soco, ah (Ayy)
Sofry with this body
Make we run am on a lowkey
Baby you know me
E get as you go move wey I no go 'gree
Come make I drive your mhm
Come make I drive this your jalopy
London. Ein weiterer Banger. Komm her, Wetin dey machen dich Sorgen?
Bring Body Make I Rock AM, ja, ja
Ich kenne dich Senior mich
Ich bekomme Geld, um dein Papa zu bestehen
Wetin du willst, wie ich nicht fit für dich tun kann?
Warum wan dey buga wọn?
Shey du bist Kizz Daniel Ni?
Sie lassen Ihre Körperpanzerung besser fallen
[Post-Chorus]
Soco, Ah
Sofry mit diesem Körper
Lassen Sie uns auf einem Lowkey laufen
Baby, du kennst mich
Ich kommst, während du bewegst, wie ich nicht gehe, gree
Komm und mache deinen MHM
Kommen Sie und machen Sie das zu Ihrer Jalopy
Baby erlaube mir
Trink dir mit Alawi ab
[Refrain]
Siehe Körper oh (siehe Körper, siehe Körper oh)
Egba MI OH (EGBA MI, EGBA MI OH)
E dey platzte mein bololo
E DEY BURT MEIN BOLOLO (E DEY BURT MEIN BOLOLO)
Bitte helfen Sie mir, oh oh
Ich ich nicht Jam Wetin passt mich oh oh
[Chor]
Komm her, Wetin dey machen dich Sorgen? (Mach dir Sorgen, ähm)
Bring Body Make I Rock AM (ja, ja)
Ich kenne dich Senior mich (ich)
Ich bekomme Geld, um dein Papa zu bestehen (bestehe deinen Papa, oh)
Wetin du willst, wie ich nicht fit für dich tun kann? (Für dich)
Warum wan dey buga wọn? (Gewonnen)
Shey du bist Kizz Daniel Ni? (MHMM)
Sie lassen Ihre Körperpanzerung besser fallen
[Vers]
Du auch bist du mit dieser Liebe zu etwas, Baby, ah, leih mich, leihe
Ich bekomme Pfund für dich, du wan dey mag wie sag wie, Naira no Dey End
Sie auch steif, sagen Sie gerne, sagen
Oya folge meinem Befehl Baby Baby to wie ich
Baby, vorne und hinten
Gimme Boom-Baka-Boom
[Post-Chorus]
Soco, Ah
Sofry mit diesem Körper
Lassen Sie uns auf einem Lowkey laufen
Baby, du kennst mich
Ich kommst, während du bewegst, wie ich nicht gehe, gree
Komm und mache deinen MHM
Kommen Sie und machen Sie das zu Ihrer Jalopy
Baby erlaube mir
Trink dir mit Alawi ab
[Chor]
Komm her, Wetin dey machen dich Sorgen? (Mach dir Sorgen, ähm)
Bring Body Make I Rock AM (ja, ja)
Ich kenne dich Senior mich (ich)
Ich bekomme Geld, um dein Papa zu bestehen (bestehe deinen Papa, oh)
Wetin du willst, wie ich nicht fit für dich tun kann? (Wetin du willst, wie ich nicht fit für dich tun würde?)
Warum wan dey buga wọn? (Buga wọn)
Shey du bist Kizz Daniel Ni? (MHMM)
Sie lassen Ihre Körperpanzerung besser fallen
[Post-Chorus]
Soco, Ah (Ayy)
Sofry mit diesem Körper
Lassen Sie uns auf einem Lowkey laufen
Baby, du kennst mich
Ich kommst, während du bewegst, wie ich nicht gehe, gree
Komm und mache deinen MHM
Kommen Sie und machen Sie das zu Ihrer Jalopy